Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Nombas 1:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 “Make yu kount Israel pipol akordin to dia family and tribes, den yu go rite all di men names.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Nombas 1:2
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dis amount na di same for each pesin. Na di same as half shekel akordin to di Tabanako shekel, bikos di pipol wey plenty rish like dat from twenty years go up, na 603,550 dem bi.


“Wen ever yu dey kount Israel pipol akordin to dia nomba, anybody wey dem kount go pay for en life to di Oga dia God, so dat bad tin nor go happen to dem wen yu dey kount dem.


kon gada all di pipol for di first day for di sekond mont. Den dem register di pipol akordin to dia tribe and family; di men wey don rish twenty years and di ones wey old pass so. Dem kount all of dem by names,


Israel pipol bigin travel with leg from Rameses go Sukkot. Israel men wey travel rish 600,000 (Dem nor kount wimen and shidren join am).


And di silva from di pipol wey dem kount for di kommunity na one hundred talent and 1,775 shekel as dem go kount am for di Tabanako.


just as God kommand Moses and na so e take nomba dem for Sinai Wildaness.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka