Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Matiu 8:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Jesus kon ansa, “I go kom heal am.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Matiu 8:7
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So Jesus follow dem go. As Jesus near di house, di soja kon send some for en friends go meet am sey, “Oga God, nor trobol yorsef, bikos I nor big rish who yu go enter en house.


Di offisa sey, “Oga God, my savant nor well for house, e nor fit get up and body dey pain am well-well.”


But di offisa sey, “Oga God, I nor big rish who yu go enter en house, instead just tok and my savant go well.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka