Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Matiu 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 and e tell Jesus, “If yu really bi God pikin, jump go down, bikos dem rite for God word sey, “ ‘God go kommand en angels make dem do evritin for yu and dem go katch yu make yor leg nor nak stone.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Matiu 4:6
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.


Bikos na God angel dey guide mi, na so too E dey protet and guide all di pipol wey dey fear am.


E nor sopraiz us, bikos even Satan dey pritend sey en na angel wey get lite.


God dey protet en pipol well-well and E nor go let any bad tin happen to dem,


Jesus ansa, “God word sey, ‘Nor bi only food man go take survive, but na with evry word wey God tok.’ ”


Di land wey yu klear go dey free from stones and wild animals nor go kom near am.


Yu dey kover en, en family and all di tins wey e get; Yu bless evritin wey e dey do and Yu don gi-am plenty animals.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka