Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Matiu 26:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen di disciples si wetin happen, dem kon vex well-well, ask di woman, “Why yu dey waste dis oil?

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Matiu 26:8
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But some pipol wey dey der kon dey vex, dey tell each oda, “Why dis woman dey waste oil wey dear well-well like dis?


Den Fero ansa, “Una lazy and nor won work, if not una nor go sey, ‘Make yu allow us go sakrifice give awa God.’


Una dey tell unasef sey, “Wen di new moon festival go end sef, so dat wi go fit go sell awa korn? Na wen Sabat go end, make wi for fit sell again? Wi nor fit wait to shit awa customers, use wayo take measure tins, so dat wi go get more money.


Den I tink of all di work wey pipol dey do and I kon si sey, evritin wey dem dey do, na to know who betta pass. But all dis tins dey yuzles too, e just bi like wen pesin dey porshu breeze.


Una sey, ‘Si! E too hard to serve God!’ So una nor gri obey my kommand again. Naw, make una tink am sef, e good as una dey bring animal wey una tif; di ones wey dia leg break or wey dey sick, kom give mi as sakrifice? Una tink sey I go asept am from una?


So wen di oda ten disciples hear dis matter, dem kon dey vex with di two brodas.


one woman bring kontaina wey get oil wey dear well-well kon pour di oil for Jesus head as e sidan for tabol dey chop.


E for betta sey dem sell am kon give di money to poor pipol!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka