Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Matiu 2:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wen dem si di star, dem kon dey happy.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Matiu 2:10
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make wi praiz en holy name and wi wey dey woship God, make wi happy.


So di shepads go back, dey praiz God, bikos of all di tins wey dem hear and si. Evritin just bi as di angel tell dem sey e go bi.


Di angel tell dem, “Make una nor fear! Make una listin well, bikos I kom tell una news wey go make pipol happy.


Make strenjas happy well-well, bikos Yu dey judge pipol matter well and na Yu dey rule di world.


E allow dem travel pass di high place for di land kon chop from di plants wey dey di field. E use honey from di rock and olive oil from strong groun take kare for dem.


Wen di king tok finish, di wise men kon dey go and di star wey dem si before, kon dey lead dem until e stop on-top di house where di pikin dey.


Dem enter di house, si di pikin with en mama kon knee down woship am. Den dem open dia bag kon gi-am some gifts wey bi, gold, frankincense and myrrh.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka