1 Wen Jesus tok finish, e kon komot from Galilee go Judea aria for di oda side for Jordan River.
Jesus go back kon cross Jordan River, where John for baptize pipol and e kon stay for der.
Afta Jesus don tok all dis tins, di pipol sopraiz for di wey e dey tish,
Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem