Matiu 16:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 and for morning, una go sey, ‘Rain go fall bikos di sky red and dark.’ Una sabi use di sky know how weda go bi, but una nor fit know di signs about di time wey God tok for en word. Uka jalj uñjjattʼäta |