4 As e dey plant, some seed fall for road and bird kon chop dem.
E kon use parabol tish dem many tins: “Si! E get one farmer wey go plant seed for en farm.
Some fall for san wey get big-big stone. Di one wey fall for san, kwik grow bikos di san nor deep.
As e dey plant, some seed fall for road and birds kom chop dem.
“One man go plant seed for en farm. As e dey plant, some fall for road, pipol mash dem pass and birds kon chop dem.
As Jesus near Jeriko, one man wey blind sidan for di road korna dey beg.