Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Matiu 1:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Solomon born Rehoboam, Rehoboam naim bi Abijah papa and Abijah kon born Asa,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Matiu 1:7
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Leta e gada some yeye men wey tell and make King Rehoboam do some yeye tins, bikos di king heart nor strong rish to tell dem ‘No’.


Wen Rehoboam dey rule and don get pawa well-well, en and Israel pipol kon rijet God law.


Wen King Solomon die, dem beri am for David Town, bikos dem name di town afta en papa, David. En pikin Rehoboam kon take-ova as king.


Wen Rehoboam die, dem beri am for David royal grave for en town. En mama, na Naamah wey kom from Ammon and Rehoboam pikin, Abijah kon take-ova as king.


Solomon die and dem beri am for David Town and en pikin, Rehoboam kon take-ova as king.


Asa born Jehoshafat, Jehoshafat kon born Joram, Joram born Uzzaya,


For di time wen Herod bi King for Judea, one priest dey wey en name na Zekaraya from Abijah family and en wife name na Elizabet, wey kom from Aaron family.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka