Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 8:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 8:5
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”


Jesus ask dem, “How many bread una get? Make una go shek.” Wen dem don shek, dem kon ansa, “Na five bread with two fish.”


Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven bread and some small-small fish.”


Jesus disciples kon sey, “Where pesin go fit si bread buy wey go rish dis pipol chop, since pipol nor dey stay dis place wey bi wildaness?”


Den Jesus sey make di pipol sidan for groun. Afta e take di seven bread tank God, e kon divide am give en disciples, sey make dem share am for di pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka