Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 7:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 (Bikos di Farisee and Jew pipol, nor dey chop unless dem wosh dia hand akordin to dia tradishon.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 7:3
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I grow among Jew pipol kon know di relijon pass many of my mates for my kountry and I know my grand-grand papa dem tradishons.


Na so una dey use una tradishon wey una dey tish pipol take dey spoil God word. And una still dey do many tins like dis.”


Make una take kare and nor let anybody fool una with wayo tok about human being wisdom and spiritual pawas wey dey rule di world, but make una dey do as Christ wont.


Una know sey, God free una from di empty life wey una kollect from una grand-grand papa dem and E nor buy una with sometin wey fit spoil like silva or gold,


Di Farisee pipol and di law tishas kon ask Jesus, “Why yor disciples nor dey do akordin to awa tradishon, but instead dem dey chop with dirty hand?”


Di Farisee sopraiz well-well wen e si sey Jesus nor first wosh-hand, before e bigin chop.


For dat place, six big wota pot dey and only one fit kontain about twenty to thirty gallon for wota, wey di Jew pipol dey use wosh leg as dia tradishon tok.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka