Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 6:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Even doh e pain di king well-well, e nor won rijet wetin di girl ask, bikos e don promise for evribody present.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 6:26
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di tin pain di king well-well, but as e don promise and bikos of di pipol wey kom di party, e kon kommand make dem go kill John.


Wen di king hear wetin dem tok, e nor happy and e kon try to save Daniel komot from dia hand. Until aftanoon dat day, e still dey find how e go take save Daniel.


Kwik-kwik e rush go meet di king kon tell am wetin e wont, “I wont John di Baptist head for plate naw.”


So di king send di soja wey dey kill criminals, make e go bring John head kom. So di man go inside di prison, go kut John head komot.


So di king koll and tell Joab, “I don gri to do wetin yu wont. So make yu go look for Absalom kon bring am kom back.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka