Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 6:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Kwik-kwik e rush go meet di king kon tell am wetin e wont, “I wont John di Baptist head for plate naw.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 6:25
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem go fit kwik kill pesin.


Bikos dem dey enjoy to do bad tin and dem always dey ready to kill.


En ofrin na one silva plate wey heavy rish one hundred and three shekel and one shine-shine silva bowl wey heavy rish seventy shekel, but na akordin to di sanctuary shekel. Each of dem go plenty with fine flower wey dem mix with olive oil as korn ofrin;


For dat time, John di Baptist dey prish inside wildaness for Judea sey,


Just as en mama tell am, di girl kon sey, “Make yu give mi John di Baptist head for tray.”


So di girl go outside go ask en mama, “Wetin I go ask for?” Di mama ansa, “Make yu ask for John di Baptist head.”


Even doh e pain di king well-well, e nor won rijet wetin di girl ask, bikos e don promise for evribody present.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka