1 Jesus kon komot for dat place go en house town with en disciples.
Wen e rish Nazaret, e kon stay der. Dis one make wetin Profet Jeremaya tok happen sey, “Dem go sey Jesus, na Nazaret e from kom.”
As e dey plant, some seed fall for road and bird kon chop dem.
Den Jesus tell dem, “Na only for profet town, among en own pipol and for en own family na-im di profet nor dey get respet.”