14 Na God word di farmer dey plant.
So di pipol wey skata kon dey go from place to place dey prish di gospel.
‘Wen pesin hear God word and e nor undastand am, di devil go kom tif di word wey dem plant for en heart, dis na di seed wey fall for road.
“Na wetin di parabol mean bi dis: Di seed na God word.
Jesus ansa dem, “Pesin wey plant good seed na God Pikin;
“Make una Listin! One farmer go plant seed for en farm.
Many pipol kon gada and di house full sotey space nor dey to enter or stand near di door. So Jesus kon bigin prish God word give dem.
di pipol go still dey happy, bikos wota go dey plenty for dem to plant dia seed and dia animals go dey save, bikos dem go si grass chop.”
as di pipol wey si dem wen dem happen, tell us.
E kon use parabol tish dem many tins: “Si! E get one farmer wey go plant seed for en farm.
Jesus kon ask dem, “Una nor undastand dis parabol? Den how una go take undastand any oda parabol?
Some pipol bi like di seed wey fall for road: anytime dem hear God word, Satan go kom tif am from dem kwik-kwik.