Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 3:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Den di Farisee and Herod pipol kon kwik-kwik go outside go plan how dem go take kill Jesus.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 3:6
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem send some Farisee and Herod pipol, make dem find way to katch Jesus with wetin e go tok.


So dem kon send dia disciples, with some pipol wey dey support Herod, go meet Jesus sey, “Tisha, wi know sey yu dey tok trut well-well and yu dey tish wetin God wont. Yu nor dey favor anybody, bikos yu nor dey play wayo.


But di Farisee pipol kon go plan as dem go take kill Jesus.


Jesus kon tell dem, “Make una shine una eye, so dat una go guide unasef against di Farisee pipol and Herod yist!”


So from dat day, dem kon dey plan to kill Jesus.


But di Farisee pipol and di law tishas kon vex sotey dem nor dey si road again, so dem kon bigin ask diasef, “Wetin wi go do Jesus Christ.”


Di priest oga dem and di law tishas dey fine how dem go take kill Jesus, but dem dey fear di pipol.


Yor Spirit tok thru yor savant David, awa grand-grand papa sey, “ ‘Wetin dey make pipol wey dey woship juju dey make nois? Wetin make dem dey plan bad-bad tins?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka