1 Wen Jesus enter di sinagog again, one man wey en hand die, dey der.
Jesus with en disciples kon go Kapanaum. Wen Sabat Day rish, Jesus kon enter di sinagog bigin tish.
Wen King Jeroboam hear dis tin, e point kon sey, “Make una hold dat man!” At wons, di king hand paralaiz and e nor fit strait am again.
Pipol wey nor well, wey blind and doz wey nor fit waka dey liedan for di difren roads.
So e kon go evriwhere for Galilee dey prish for dia sinagog and dey drive demon komot from pipol body.
So, na God Pikin bi Sabat Day Oga God.”