Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 2:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 As e dey waka for road, e si Levi, Afius pikin, sidan for where dem dey kollect tax. E tell am, “Make yu follow mi.” So Levi get up kon follow Jesus.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 2:14
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Matiu, Tomas, James (Afaeus pikin) Simon wey bi Zealot, (pesin wey dey fight for en kountry).


Plus Andru, Filip, Bartolomew, Matiu, Tomas, James wey bi Afaeus pikin, Taddaeus, Simon wey dem dey koll Zealot (pesin wey dey fight for en kountry),


Wen dem enter Jerusalem, dem kon go di room for upstair where dem dey stay. Pita and John; James and Andru; Filip and Tomas; Bartolomew and Matiu; James wey bi Afaeus pikin, Simon wey dem dey koll Zealot and Judas wey bi James pikin, na all of dem gada for der.


Jesus ansa am, “Follow mi, make doz wey don die beri dia dead body.”


As Jesus dey chop for Levi house, many tax kollectors and sinnas dey chop with en and en disciples, bikos di pipol wey follow am, plenty.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka