Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 16:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 But wen dem look, dem si sey, dem don already roll di stone komot.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 16:4
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For di first day for di week, wen day neva break well, Mary Magdalin kon go where di grave dey. E si sey dem don remove di stone wey dem take kover di grave mout.


Dem kon si sey dem don roll di stone komot from di grave mout,


E put am inside en own new grave wey e dig inside rock. Den e roll one big stone kover di grave mout.


So dem karry sojas go guide di grave and dem kon block di grave mout, so dat Jesus Christ nor go fit kom out.


Dem kon dey ask each oda as dem dey go sey, “Who go help us roll di stone komot from di grave mout?”


As dem enter, dem si one man wey wear white klot sidan for di rite side and fear kon katch dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka