Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 16:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Dem kon dey ask each oda as dem dey go sey, “Who go help us roll di stone komot from di grave mout?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 16:3
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For early morning on Sunday, as sun just dey kom out, dem kon go di place wey dem beri Jesus put.


But wen dem look, dem si sey, dem don already roll di stone komot.


For di first day for di week, wen day neva break well, Mary Magdalin kon go where di grave dey. E si sey dem don remove di stone wey dem take kover di grave mout.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka