For di first day for di week, wen day neva break well, Mary Magdalin kon go where di grave dey. E si sey dem don remove di stone wey dem take kover di grave mout.
Wen Sabat Day don pass, Mary Magdalin, Mary wey bi James and Salome mama kon buy some tins wey dey send well-well, make dem go rub am for Jesus body, make e nor for smell.