25 Na nine oklok for morning dem take nail Jesus for cross.
(Dat time na aftanoon for di day wen dem dey prepare for Passova Feast). So, Pilate kon tell di Jew oga dem, “Make una look, na una king bi dis!”
Wen twelf oklok for aftanoon rish, darkness kon kover di kountry until three oklok for aftanoon.
dis men neva drink anytin as una tink, bikos na just nine oklok for morning and e too early to drink.
By naw, twelf oklok don nearly rish for aftanoon and darkness kover di whole kountry until three oklok for dat aftanoon,
E kon happen sey, from twelf go rish three oklok for aftanoon, darkness kon kover di whole land.
Around three oklok, Jesus kon shaut sey, “Eloi! Eloi! Lama Sabaktani?” Wey mean, “My God! My God! Wetin make yu abandon mi?”