23 Dem gi-am wine wey dem mix with myrrh, but Jesus nor gri drink am.
dem kon give Jesus Christ betta wine make e drink. But wen e taste am, e nor gri drink am.
Di sojas still dey laf Jesus and dem kon gi-am wine wey don sawa make e drink,
Bikos I tell una, from naw go, I nor go drink dis wine again, until God Kingdom go kom.”
I tell una true word, I nor go drink wine again, until di day wen I go drink di new wine for God Kingdom.”
So di disciples do as Jesus tell dem, den dem kon go prepare di Passova Food.
Dem dey put poizin for my food kon give mi bad wine make I drink.