Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 15:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem kon shaut, “Kill-am trowey!”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 15:13
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So Pilate ask dem again, “Den wetin una wont make I do to dis man wey una koll Jew pipol king?”


Pilate ask dem, “Why? Wish bad tin e do?” But dem kon dey shaut more-more, “Kill-am trowey!”


Even doh dem nor si anytin wey go make dem kondemn am, dem still tell Pilate make e kill-am.


But dem still dey shaut, “Kill-am trowey, Kill-am trowey!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka