Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 12:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 One poor woman wey e husband don die kon kom, put two koins wey nor rish one penny for inside di box.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 12:42
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

I tell una di trut, yu nor go komot from dat trobol until yu pay all di money!”


Den, Jesus sidan face di ofrin box, dey look as pipol dey put money inside. Many rish pipol kon dey put plenty money inside.


Jesus kon koll en disciples sey, “I tell una true word, dis poor woman wey e husband don die put money wey pass di oda pipol own.


I tell una true word, yu nor go komot for der until yu pay all di money wey yu dey whole!”


E still si one poor woman wey en husband don die dey put two koins inside di box.


I wish sey yu bi my broda, wey suck my mama breast. Den I for fit kiss yu, even if pesin dey look us and nobody go tok anytin.


And anybody wey give kold wota to di pesin wey small pass among my disciples, I tell una true word, e nor go ever luz en reward.”


even wen dia sofa strong well-well; dem still dey happy and wen dem nor get money at-all; dem still dey fine money give us.


Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka