Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 12:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 “Tisha, Moses rite give us sey: ‘If man broda die and en wife nor born for am, en broda must marry di woman, make dem for born shidren for di broda wey don die.’

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 12:19
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Boaz still sey, “If yu buy Naomi farm, dat mean sey yu go buy Rut, en pikin wife, wey follow Naomi kom from Moab, so dat di land go still dey Elimelek family.”


Den Judah tell Onan en pikin, “Make yu sleep with yor broda wife, make e for fit born for yor broda.”


E get seven brodas. Di first one marry and wen e die, e nor get shidren.


For di day wey pipol go wake-up from deat, wish pesin wife di woman go bi, since all di seven brodas marry am?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka