19 Wen evening rish, Jesus and en disciples kon komot for di town.
So, Jesus kon dey tish for di temple evriday, but wen nite rish, e go-go Mount Olives.
Jesus enter Jerusalem kon go inside di temple. Afta e don look evritin wey dey der, e kon go Betany with en twelf disciples, bikos day don dey dark.
As una get di lite naw, make una bilive am, so dat una go bi lite shidren.” Wen Jesus don tok dis tin finish, e kon komot der go hide.
Jesus kon leave dem go Betany kon stay der till day break.