Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Mark 10:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Wen di oda ten disciples hear wetin Zebedee shidren tell Jesus, dem kon dey vex for dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Mark 10:41
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una nor dey karry body up, but make una trit each oda like unasef. Instead, una dey do wetin una like, bikos of di tins wey una go gain, so dat una go fit boast.


Make una love each oda like brodas and sistas and make una respet oda pipol pass unasef.


To dey karry body up, dey kause wahala, but doz wey dey take advise, wise well-well.


Abi yu tink sey God nor mean wetin E tok wen E sey, “Di Spirit wey I put inside una dey jealous well-well?”


Dem kon dey kworel among diasef sey wish of dem big pass.


So wen di oda ten disciples hear dis matter, dem kon dey vex with di two brodas.


Jesus koll and tell dem, “Una know sey pipol wey dey rule di Gentile pipol dey do oga for dem and pipol wey dey high place dey use dia pozishon dey opress pipol.


So Jesus tell dem, “Gentile kings dey give dia pipol orda, yet di pipol still dey koll dem, ‘Pipol Friends.’


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka