10 Wen dem enter di house again, en disciples kon ask am about di matter.
Dem kon rish Kapanaum. So, wen Jesus don enter house, e kon ask en disciples, “Wetin una dey tok for road?”
Wen e enter di house, en disciples kon ask am, “Why wi nor fit drive di demon komot?”
Wen Jesus dey alone, pipol wey dey with am and en twelf disciples kon ask am about di parabol.
So, wetin God don join togeda, make nobody separate am.”
Jesus ansa dem, “Anybody wey drive en wife, den e go marry anoda woman, don kommit adultery.