Luke 9:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 Anywhere wey dem nor welkom una, make una shake di san from una leg as una dey komot and dis go bi witness against dem.” Uka jalj uñjjattʼäta |
I pul di garment wey I wear kon shake am. Den I sey, “Na so God go take shake any of una wey nor keep en promise. E go distroy una house and evritin wey una get and nor-tin go remain for una.” Evribody wey dey der kon sey, “Amen!” Den dem kon praiz God. And di ofisas and doz wey get money, do wetin dem promise.