Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 8:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Odas fall for where shuku-shuku dey and wen dem grow, di shuku-shuku grow too, kon shuk dem die.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 8:7
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God tell Judah and Jerusalem pipol sey, “Una too sturbon! Una heart too hard like strong groun wey shuku-shuku full, wey farmer neva dig.


Di seeds wey fall for shuku-shuku, na di pipol wey hear God word, but wahala, plenty propaty and jolly-jolly for dis world kon shuk dem, so di fruit nor even ripe.


“So, make una shine una eye! Nor let party and wahala for dis life full una mind, if not, dat Day go kom wen una nor espect,


Odas fall for where shuku-shuku dey and wen dem grow kom out, di shuku-shuku, shuk dem die.


Di seed wey fall for shuku-shuku, na pesin wey hear God word, but wahala, long-trot and to kwik get money for dis world kon shuk di word die for en heart and e nor kon bear fruit.


Some seed fall for shuku-shuku. Dem grow kom out, but di shuku-shuku, shuk dem die.


E go dey bring out grass for yu, but na di korn from di groun na-im yu nid as food.


Some wey fall for where stones dey kon grow and die, bikos wota nor dey dat groun.


But di ones wey fall for betta groun, grow kon bear pass hundred seed.” Den Jesus sey, “Anybody wey get ear, make e hear!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka