Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 8:53 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

53 Dem kon bigin laf am, bikos dem know sey di girl don die.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 8:53
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen di Farisee pipol (wey like money) hear dis one, dem kon dey take Jesus make yeye.


Pipol rijet am and dem nor like am at-all. E bear sofa and pain well-well. Nobody even sorry am and wi trit am like sey e nor mean anytin.


Jesus kon sey, “Make una remove di stone.” Marta wey bi Lazarus sista kon sey, “Oga God, by dis time e go don dey smell, bikos e don rish for days wey dem beri am.”


Anybody wey si mi, dey laf mi. Dem go look mi kon shake dia head sey,


Na pipol wey dey laf mi dey round mi; e dey pain mi as I dey look how dem dey wiked mi.


Even my friends dey laf mi naw; dem dey laf, but I know sey I nor do any bad tin. I bilive sey God go ansa my prayers.


E kon tell dem, “Make evribody komot, di girl neva die, e just dey sleep.” Den, dem kon bigin laf am.


Evribody for der dey kry take body nak groun, but Jesus tell dem, “Make una nor kry, bikos di girl neva die, na sleep e dey sleep.”


But Jesus whole di girl hand kon sey, “My pikin, get up.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka