Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 8:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 “One man go plant seed for en farm. As e dey plant, some fall for road, pipol mash dem pass and birds kon chop dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 8:5
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make wi listin to wetin wi don hear, so dat wi nor go fall komot from di rite road.


Some pipol bi like di seed wey fall for road: anytime dem hear God word, Satan go kom tif am from dem kwik-kwik.


Wen birds for sky won kon chop di tins wey Abram kill so, e kon porshu all of dem komot.


Jesus ansa dem, “Pesin wey plant good seed na God Pikin;


“Na una bi salt for dis eart. But if salt nor get taste; how e go bi for pipol mout? E betta make dem trowey am and make pipol mash am.


Yu don rijet all di pipol wey nor dey follow yor ways and naw, dem just dey fool diasef.


Many pipol gada round Jesus and some still dey kom from difren place, so e kon tell dem dis parabol:


Some wey fall for where stones dey kon grow and die, bikos wota nor dey dat groun.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka