Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 6:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Some of di Farisee pipol kon sey, “Why una dey do wetin awa law tok sey make wi nor do for Sabat Day?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 6:2
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But wen di Farisee pipol si dem, dem kon tell Jesus, “Si, yor disciples dey break di law for Sabat Day.”


Bikos Jesus dey do all dis tins for Sabat Day, di Jew oga dem kon dey make trobol with am.


So di Farisee pipol tell am, “Si, why yor disciples dey break awa law for Sabat Day?”


Den some pipol tell Jesus, “John disciples dey fast and pray and di Farisee disciples dey do di same tin too, but yor disciples just dey chop and drink anyhow.”


God sey, “If una keep di Sabat Day holy and una nor run follow wetin una wont dat day; if una value my holy day and honor am and una nor travel, work or tok yeye word for dat day,


Una fit work for six days, but for di sevent day wey dey holy to una, na Sabat Day wen una go to take rest and woship God. Anybody wey work, go die.


Una get six days to work, but di sevent day wey bi Sabat Day, na to rest, bikos e dey holy to God; anybody wey work for di sevent day, must die.


“If pesin give en neighbour one donkey, melu, sheep or any oda animal to keep for am and e kon die, wound or pesin tif am and e nor know,


“Why yor disciples nor dey obey awa eldas tradishon? Dem nor dey wosh dia hand before dem chop.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka