9 Pita and all di pipol wey dey with am sopraiz well-well wen dem si all di fish wey dem katch.
Dem sopraiz well-well for en tishing, bikos e dey tok with authority.
(Dem dey fear and dem nor know wetin to tok.)
di birds for di sky, di fish for sea and evritin wey dey swim for wota.
Di pipol sopraiz kon dey ask each oda, “Wetin dey happen so? Dis man dey use God pawa take kommand demon and dem dey obey am!”
Yu sey make dem kare for evritin wey Yu kreate, bikos Yu put evritin under dia kontrol;
Wen Simon si wetin happen, e kon knee down for Jesus front dey sey, “Abeg, nor near mi Oga God, bikos I bi sina.”
James and John wey bi Zebedee shidren, wey dey follow Pita work, sopraiz too. Den Jesus tell Simon Pita, “Make yu nor worry, from today go, na pipol yu go dey katch.”
Evribody wey hear wetin dem tok, sopraiz well-well.