31 Jesus ansa dem, “Pipol wey well nor nid doctor, na only doz wey nor well, nid am.
Wen Jesus hear dis, e tell dem, “Pipol wey well nor nid doctor, but na doz wey nor well nid am. Nor bi good pipol I kom koll, but na sinnas I kom for.”
Medicine nor dey Gilead again? Doctors don finish for here? If dem dey, wetin make dem neva cure my pipol?
I nor kom koll good pipol to turn from sin kom meet God, but na sinnas, I kom koll.”