14 As di Holy Spirit pawa full Jesus body, e kon go back to Galilee and en story bigin spread for di whole aria.
Una know wetin happen from Galilee go rish Judea afta John prish sey,
Wen Jesus hear sey dem don put John inside prison, e kon go back to Galilee.
Wen two days pass, Jesus komot from der go Galilee.
So di news about Jesus kon spread enter di whole aria for Galilee.
So, di story about wetin Jesus dey do kon spread kwik-kwik for evriwhere for Galilee.
Afta dem don put John for prison, Jesus kon enter Galilee dey prish di Good News sey,
Pipol kon bigin tok about wetin happen for evriwhere.
But dem kon go evriwhere, bigin tok about di tin wey Jesus do for dem.
So wen devil don tempt Jesus finish, e kon leave am until anoda time.