10 bikos God word sey, “ ‘God go tell en angels make dem guide yu’
All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.
Devil kon tell am, “If na true sey yu bi God Pikin, make yu kommand dis stone make e turn to food.”
E nor sopraiz us, bikos even Satan dey pritend sey en na angel wey get lite.
Jesus ansa, “God word sey, ‘Na only God yu must woship and serve.’ ”
and, ‘Dem go karry yu for dia hand, so dat yu nor go use yor leg nak stone.’ ”