Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 3:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Den some sojas kon still ask am, “Wot of us? Wetin wi go do?” E tell dem, “Make una nor use force kollect money from anybody hand or lie for anybody head and make una salari, rish una.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 3:14
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Make una nor lie for una neighbour head.


I nor dey tok dis one bikos I nid anytin, but na bikos I don learn to dey okay for any kondishon wey I si mysef.


“ ‘Make una nor play wayo, tif or lie.


“Make una nor dey tok wetin una eye nor si. Make una nor join wiked pipol lie for pesin head.


But Zakius stop kon tell Jesus, “Oga God si, I go give half of wetin I get to poor pipol and evribody wey I don shit before, I go pay am back four times!”


Den I hear one loud vois for heaven dey sey, “Salvashon; pawa; authority wey Christ get and God kingdom, don kom at last. Bikos di pesin wey dey akuiz awa brodas and sistas evriday, God don trow am kom down.


Make yu tish old wimen sey, make dem live life wey go make God happy. Make dem nor tok bad about pipol; nor dey drink anyhow, instead make dem tish oda wimen wetin dey good.


so dat una nor go get any blame and una go dey klean. God Pikin nor get fault; even doh una dey live for di world wey bad pipol dey, una go dey shine like stars,


Wen di angel don go, Kornelius kon koll two of en house boys with one soja wey dey serve am


Wen Jesus enter Kapanaum, one Roman offisa kon meet am dey beg make e help am.


So di pipol kon ask am, “Wetin wi go do naw?”


John tell dem, “Make una nor kollect money pass di one wey di law tok.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka