8 Den di wimen kon remember wetin Jesus tell dem,
But di pesin wey go help una na di Holy Spirit, wey my Papa go send kom for my name. E go tish una evritin and e go help una remember evritin wey I don tell una.
(En disciples nor undastand dis tins wey dey happen, until wen Jesus don wake-up from grave, naim dem kon remember wetin God word sey go happen.)
so dem komot from di grave kon go tell di eleven apostles and di rest pipol wetin happen.