23 and dem nor si en body for der. Dem kom back dey tok sey dem si angels wey tell dem sey Jesus dey alive.
Some wimen wey dey with us kon even sopraiz us. Dem go where dem beri am put dis morning
Den some pipol wey dey with us kon go di grave and dem si evritin as di wimen tok, but dem nor si Jesus.”
Den Mary Magdalin go meet di disciples for where dem dey kon tell dem, “I don si di Oga God!” Den e tell dem wetin Jesus tell am.
E nor dey here, bikos God don wake am up, just as God promise. Make una kom si di place where e liedan put before.
Wen dem hear sey Jesus don wake-up from deat and Mary Magdalin don si-am, dem nor bilive.
but wen dem enter inside, dem nor si Jesus body for der.