16 (but Jesus nor let dem know who e bi.)
Wen day break, Jesus stand for di wotaside, but di disciples nor know sey naim dey der.
Afta e tok finish, e turn round kon si Jesus stand for der, but e nor know sey na Jesus bi dat.
At wons dia eye open and dem kon know am. Den e vanish from dia front.
Afta, Jesus still appear to two pipol as dem dey waka go town.
As dem dey tok, Jesus kon bigin waka with dem,
Den Jesus kon ask dem, “Na wetin make una dey tok like dis for road?” Dem kon stand for one place, dey sopraiz for am.
Josef know en brodas, but dem nor know am.