Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 23:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Wen Herod si Jesus, e happy well-well, bikos e don tey wen e won si am since e hear about am. E dey hope sey Jesus go do mirakle for en present.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 23:8
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

King Herod kon hear wetin dey happen, bikos pipol don know Jesus name well-well. Some pipol sey, “John wey dey baptize don wake-up from deat and bikos of dis, e don get pawa to do mirakles.”


Dat time, Herod wey dey rule hear about Jesus,


kon sey, “Abeg, make una give mi dis pawa, so dat I go fit put my hand for pipol head and dem go receive di Holy Spirit too.”


Jesus tell dem, “I know sey una go kwote proverb for mi sey, ‘Doctor, make yu cure yorsef!’ And una go sey, ‘For here wey bi yor home-town, wi won make yu do wetin wi hear sey yu do for Kapanaum.’ ”


But Naaman vex waka komot dey sey, “I bin tink sey e go kom outside kom meet mi, den koll en God name and wave en hand for di diziz, so dat I go well.


Den Jesus koll di pipol with en disciples kon tell dem, “If anybody one follow mi, e must deny ensef, karry en cross, den kon follow mi.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka