Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 23:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 So Pilate orda en sojas sey make dem give Jesus to di pipol make dem go kill-am.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 23:24
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Make una nor follow pipol do wiked tins; for inside yard, make una nor tok wetin una eye nor si, bikos plenty pipol dey tok am to take win dia kase


Den Pilate release Barabas give dem. Afta dem flog Jesus Christ, Pilate kon gi-am to dem make dem nail am for cross.


God nor like pipol wey dey defend wiked pipol and kondemn doz wey dey innocent.


Bikos Pilate one do wetin di pipol wont, e kon free Barabas for dem, den afta e tell en sojas make dem flog Jesus, e kon give Jesus to di pipol make dem go kill-am.


Den Pilate kon sey make dem flog Jesus with koboko.


But dem shaut more-more dey sey, “Kill-am trowey.” Dem shaut sotey Pilate kon do wetin dem wont.


E kon free Barabas, wey di pipol wont, wey dem bin put for prison, bikos e kause wahala and kill pesin for di town.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka