17 (Na dia tradishon sey Pilate must release one prisona anytime wen dem dey do Passova Feast.)
For Passova Feast, di govnor dey always release one prisona give di pipol.
So I go give orda make dem flog am, den I go free am.”
But all of dem kon dey shaut, “Take dis man komot! Na Barabas wi wont!”
Anytime wen dem dey do di Passova Feast, Pilate always dey free one prisona wey di pipol ask for.
But as una custom sey make I free one prisona for una for Passova, una wont make I free Jesus, wey bi di Jew king?”