Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 22:59 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

59 Wen one hour don pass, anoda pesin kon sey, “I sey dis man dey with dem, bikos en too kom from Galilee.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 22:59
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But Pita sey, “Oga God! I nor know wetin yu dey tok.” At wons, as e still dey tok, naim one fawol do, “Kukuruku!”


Dem ansa di girl, “Yu nor know wetin yu dey tok!” But di girl still dey sey na Pita, so dem kon sey, “E go bi en spirit!”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka