Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 22:56 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

56 One savant girl si Pita sidan near di fire, e look am for eye kon sey, “Dis man bin dey with Jesus too o-o.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 22:56
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di girl wey dey di gate kon ask Pita, “Yu nor bi one of dis man disciple?” At wons, Pita ansa, “I nor bi one of dem.”


Wen evening rish, Jesus kon go di house with en twelf disciples.


But Jesus ansa dem, “Make una leave di woman alone. Why una dey wori-am? Na good tin e do for mi so o-o!


As Pita sidan outside for di yard. One girl wey bi savant kon tell am, “Yorsef bin dey with Jesus Christ wey kom from Galilee.”


Jesus tosh di man eye again. Di man eye kon open and e kon dey si well-well.


Wen dem don make fire for di kompond centre kon sidan togeda, Pita sidan with di pipol too.


But Pita sey, “Woman! Nor bi mi, I nor know am.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka