24 Dem kon dey kworel among diasef sey wish of dem big pass.
Di disciples kon dey ask demsef, “Who big pass among us for God Kingdom?”
But dem nor ansa, bikos wen dem dey kom for road, na who big pass among dem, dem dey argue about.
Love dey kind and patient, e nor dey jealous or boast
Make una love each oda like brodas and sistas and make una respet oda pipol pass unasef.
Dat time, di disciples kon ask Jesus, “Na who big pass for God Kingdom?”
So di disciples kon bigin ask each oda wish of dem go sell Jesus.