Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 20:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 E get one family wey get seven brodas. Di first one marry, but dem nor born before di man die.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 20:29
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God sey, “Make yu rite dis man name as pesin wey nor get pikin and wey nor go ever susid for life. En shidren nor go ever rule for David throne for Judah again.”


If anybody sleep with en uncle wife, e don disgrace en uncle, so e go sofa for en sin and e nor go born before e die.


dey sey, “Tisha, Moses Law sey, ‘If pesin die leave en wife and di woman nor born for am, en broda must marry di woman wey en husband don die, so dat e go born shidren for di broda wey don die.’


Den di sekond one kon marry di woman,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka