Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Luke 2:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Wen Jesus bi twelf years, dem kon go as dem dey do before

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Luke 2:42
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Evry year, Jesus papa and mama dey go Jerusalem for Passova Feast.


and as dem dey go back to dia house, Jesus nor follow dem, but en papa and mama nor know;


Three times for di year, all doz wey bi man go-go meet di Oga dia God.


Afta, Jesus go Nazaret where e for grow up, e enter di sinagog for Sabat Day as e dey always do and e kon get up make e read.


Wen e rish Galilee, di pipol wey dey der kon welkom am, bikos dem don si all di tins wey e do for Jerusalem for di time wen dem dey do Passova Feast.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka